Meghan Markle bin face very real threats, Met chief tok Neil Basu tok say im go understand if Meghan bin don feel "under threat all di time". Dem don prosecute pipo over di threats, e tell Channel 4 News. Prince Harry, wey move go California with Meghan for 2020, tok last year say e no feel safe wen she visit di UK. Di couple dey often tok about di abuse wey dem receive before dem leave and how e affect dia mental health. https://www.bbc.com/pidgin/articles/cmjykgynre8o
The sad acts will not be happy https://www.express.co.uk/news/politics/1705304/Keir-Starmer-news-rejoin-EU-economic-growth-brexit
Trump was right, it appears there was some attempts at voter suppression after all. https://secondnexus.com/wohl-burkma...nQ3bJxB3saFQLWeNy9xu9xzmP2NAdvVZ0mQOqDpKAWi1E